Adeola AdeyemiAdeola Adeyemi1 month ago
MESSAGE

love scam

I got scammed by a matchmaker. Although it was only 7k but scam is a scam. Don't get scammed

248 comments
love scam - image 1
love scam - image 2
love scam - image 3
love scam - image 4
love scam - image 5

Comments (8)

  • The Tech
    The Tech1 month ago

    u people too mumu for this app , u said somebody scam u and u still dey block the number, this nonsense wey una dey no make sense nah, let people see the scamer number so they can't scam another person, if u can't show scamer number then why post it here, abi una dey fake scamming?

    3
  • E
    Emmanuel Omoneukanrin1 month ago

    let the person post the receipt for all to see.

    11
  • Chizaram Onuoha
    Chizaram Onuoha2 days ago

    7k is too much oo

    0
  • Ademola Omotade
    Ademola Omotade1 month ago

    na so you ugly reach wey you dey do matchmaking ЁЯШВ

    1
Phone With Shield

Stay safe on your phone

Avoid fraud and spam with Truecaller

Similar Posts